[INTRO]
Gege
It’s Bred in the building
Gege
Of le le le
[HOOK]
Tell me how much you want I go pay (yeah)
See how much blessings dey my way (yeah)
Calm down make we dey relate (yeah)
Sha ti late o kiwon towel
Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti late o kiwon towole
[CHORUS]
De tell me say the love e no go last
I tell dem E no possible lai lai
Oh nooo i tell dem E no possible lai lai
????????????/?????????????????
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai
[VERSE 1]
Wan baby wetin you gimme chop
Wen they make me feel this way
Me i no dey dey like i dey sooo
Na you dey make me kolo o
Oh my friend when you go level up
No make me dey feel this way
Me i no go go as i come so
Na me go take you away
[HOOK]
Shey you go tell me how much i go pay (yeah)
See how much blessings dey my way (yeah)
Calm down make we dey relate (yeah)
Sha ti late o kiwon towel
Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti late o kiwon towole
[CHORUS]
De tell me say the love e no go last
I tell dem E no possible lai lai
Oh nooo i tell dem E no possible lai lai
????????????/?????????????????
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai
[BRIDGE]
It’s Bred in the building
Gege this bread no be agege
Wan baby of lagos
Make me feel this way
Me i no dey dey like i dey so
Na you dey make me kolo
[HOOK]
Shey you go tell me how much i go pay (yeah)
See how much blessings dey my way (yeah)
Calm down make we dey relate (yeah)
Sha ti late o kiwon towez
Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti late o kiwon towole
[CHORUS]
De tell me say the love e no go last
I tell dem E no possible lai lai
Oh nooo i tell dem E no possible lai lai
????????????/?????????????????
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai
[OUTRO]
Me and you baby girl na you (gege)
Me and you nobody but you (gege)
Me for you I no be for you (gege)
Me and you baby girl na you (gege)
Me and you nobody but you (gege)
Me for you I no be for you (gege)