Terri – Doo Lyrics

Terri – Doo Lyrics

(Verse 1)

See i fit be a bad man Doro but a bad man sef be the best, baby you sef you know, say your love just dey scatter my head

Baby je ka jo jo, make we see who go carry first, no go try leave the show oh, cos I gat a lot on my chest

(Pre-Chorus)

Your friends say I be player, player, so when I leave dem go hail ya, hail ya, and na your body go tell ya oh, tell ya

(Chorus)

What does it mean to you cos it means the whole world to me, my baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

(Verse 2)

Dem say who no goal e no go never know the scores but I too don try but I never see result

I don’t know if it’s my fault, I don’t know, baby girl back to default

(?), I swear me I love you, baby I go wake you for junction cos without you my life no dey function

(Pre-Chorus)

Your friends say I be player, player, so when I leave dem go hail ya, hail ya, and na your body go tell ya oh, tell ya

Your friends say I be player, player, so when I leave dem go hail ya, hail ya, and na your body go tell ya oh, tell ya

(Chorus)

What does it mean to you cos it means the whole world to me, my baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

What does it mean to you cos it means the whole world to me, my baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

(Verse 3)

Baby I no lie when I tell you say na only you dey make me happy, girl I dey hope to meet your pappy, make I tell am say you dey make me bad bad bad

All over the city dem know, na your love dey carry me go, baby call on my I go show say if you call on me see I swear I go show oh oh