Dremo ft. Davido – Mabel Lyrics


Dremo ft. Davido – Mabel Lyrics

Give me space make I no kill person on top your matter

Shekpe

Baby girl am all up in your business

I no go rock you taya

I say Mabel Mabel

Your head e they there e they there

Oh

I say Mabel Mabel

Your head e they there e they there

I wanna wake up with mi girl in the morning light

I make her breakfast in bed make she feel alright

Today you no go do anything cos anything you want I go do

Anything you talk I go do do

Because baby girl you too much is a problem

I know her backside is a problem

But guy if you look her too much is a problem

I be mathematician wey go solve the matter

Give me space make I no kill person on top your matter

Baby girl am all up in your business

I no go rock you taya

I say Mabel Mabel

Your head e they there e they there

Oh

I say Mabel Mabel

Your head e they there e they there

Am a new man hallelujah

All my bad habits I go throw away

Slay slay mamas make them go away

Make them no dey come where my woman dey

Shey shey ko si Oga ade

make make them pack well valle

This one na my wifey gbagbe

Make them cool down charlie

Baby you too much is a problem

I know her backside is a problem

If u look her too much is a problem

I be mathematician wey go solve the matter

I want your loving tonight (tonight )

oh baby girl, I want your loving all night all night

All night all night

Check:  Kreayshawn - I Wanna Be a Baby Lyrics