T Classic – Underrated Lyrics


Dada o da o dada ton o

Yea

Serimakaburi

Mix Naija Entertainment

Classical boy

Emeny

See

Your body gbona feli feli

Bi amala to ji no gan no

Awon temi ni goro them say they need some more

Oh oh oh

To the people wey dey hate me

E soh kilofe gan no aih

Thanks to the people wey dey support me

Wey dey show me love

Oh oh oh

Dada o da o dada ton o

I know say you dey feel dey feel the boy o

You want to feel among

Dada o da o dada ton o

Ti ba tin lu

Ko ma dun, ko ma dun

Alo o alo o

Them no believe say the boy fit make am o

(Story o story)

Them say this boy too young to make this money

Alo o alo o

Shey lori meji mi

Shey lori meji mi

(Story o story)

Na them get their mouth o

Na them run their mouth (shekpe)

Wetin dey want from me?

Na them get their mouth

Olololo

Na them get their mouth

Wetin dey want from me?

Na them get their mouth

Wetin dey want from me?

My people dey show me love

My people dem dey my back

Shebi na me wey dey kill show

Wey dey make the girls fall in love

Nobody nobody body

I swear them never see

Super eh

nobody body

Because them know say

Dada o da o dada ton o

I know say you dey feel dey feel the boy o

You want to feel among

Check:  Lyrics: Phyno – Augment ft. Olamide

Dada o da o dada ton o

Ti ba tin lu

Ko ma dun, ko ma dun

Alo o alo o

Them no believe say the boy fit make am o

(Story o story)

Them say this boy too young to make this money

Alo o alo o

Shey lori meji mi

Shey lori meji mi

(Story o story)

Na them get their mouth o

Na them run their mouth (shekpe)

Wetin dey want from me?

Na them get their mouth

Olololo

Na them get their mouth

Wetin dey want from me?

Na them get their mouth

Wetin dey want from me?

Wicked