Pepper By Dremo
you’re talking a rubbish, nkan to ba wu anybody, rapper wey dey sing song, codename, Dremo Drizzy yeah, yeah, give dem
I spend the money careless, okayy, people come dey jealous, even my enemies dey gum body oh
coz na money wey dey stop nonsense oh
Let them do the talking, talking talk, while i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so, guys know say i be the omo to n so, while I’m making the money, you make the loudest noise, make the loudest noise
If you try me, i will show you pepper, show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest, so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Dem surround you cause you successful, they come around you cause dem dey find something
And if you tell them “NO”, you be bad person
but as i be goal getter, me I’m balling on them regardless
Let them do the talking, talking talk, while i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so, guys know say i be the omo to n so, while I’m making the money, you make the loudest noise, make the loudest noise
If you try me, i will show you pepper, show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest, so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
If you try me, i will show you pepper, show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest, so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa, fun won tan, fun won tan, fi won shako